Download Buga Lyrics By Kizz Daniel and Tekno mp3, Watch, Stream

Download Buga Lyrics By Kizz Daniel and Tekno mp3, Watch, Stream

Hey!
Don’t Sleep
Don’t Sleep
Wake up

Collect your money
(Collect your money)
Wake up, eh!
Collect your money
(Collect your money)

Wake up
Giddem
Gbe’ra, gbe’ra
Gbe’ra go get that mullah (wake up)
Mo ni ko kala

Kala gb’owo yẹn o
Kala gb’owo yẹn l’ọwọ dealer
You don work, you don try (try)
You suppose to dey j’aiye (j’aiye)

Kilo kan mi kan pesin matter o
Pesin wey don grind, oi
When I land, I land softly on a sofa floor
So far, so good, ko ni baje
Let me see you (o-lo-lo-lo)
Let me see you (o-lo-lo-lo)

Buga wọn, lemme buga wọn
Lemme see you dey buga (o-lo-lo-lo)
Lemme see you (o-lo-lo-lo)
Buga wọn, lemme buga wọn
Lemme see you dey buga o (o-lo-lo-lo)
Lemme see you (o-lo-lo-lo)
Buga wọn, lemme buga wọn

Lemme see you dey buga o (o-lo-lo-lo)
Lemme see you (o-lo-lo-lo)
Buga wọn, lemme buga wọn
Lemme see you dey buga
Gbe’ra, oh ai
Gb’era o
Gbera

Go get the dollar (wake up)
Kala, kala gb’owo yẹn o
Kala gb’owo yẹn l’ọwọ dealer
You don work, you don try
You suppose dey high
Ki lo kan wọn, o ṣẹ fun wọn

Pesin wey don high
When I land, I land softly on a sofa floor
So far, so good, koni baje
Let me see you (o-lo-lo-lo)

Let me see you (o-lo-lo-lo)
Buga wọn, lemme buga wọn
Lemme see you dey buga (o-lo-lo-lo)
Lemme see you (o-lo-lo-lo)
Buga wọn, lemme buga wọn

Lemme see you dey buga o (o-lo-lo-lo)
Lemme see you (o-lo-lo-lo)
Buga wọn, lemme buga wọn
Lemme see you dey buga o (o-lo-lo-lo)
Lemme see you (o-lo-lo-lo)

Buga wọn, lemme see me you buga wọn
Lemme see you oh
Buga won (lemme see you go)
Lemme see you dey buga won
Buga won

You don work, you don try
You suppose to dey fly
You don work, you don try
You suppose to dey fly